News

Three-year-old Lordina Nancy get one talent wey pipo dey spend money and years to learn, she sabi make hair. Di little Ghanaian star wey don become internet sensation no learn how to make hair.